CIMA, CySEC, FCA UK
Forex fixed spreads
The spread na the difference between the price wey you go buy asset and the price wey you fit sell am for on top the financial market. Spreads dey usually expand during market when e dey k-leg. Forex brokers wey offer fixed spreads dey give traders consistent spread, even when market dey k-leg. But make you note say this kind of brokers dem dey usually be the market makers and na them dem dey tap from the traders. Based on this kyn thing, e important say you choose Forex brokers wey get fixed spreads wey you sabi say dem dey reliable, dem dey well-regulated, and dem dey get better records of fair practices.
To make am easy for you to select reliable Forex brokers wey offer fixed spreads, we don check and rate some top brokers for the list wey dey below.
MT4MT5Copy tradingHigh leverage
Regulations
ASIC, CySEC, FSA Seychelles +1 more
Platforms
MT4, MT5, TradingView +1 more
MT4MT5cTraderCopy tradingHigh leveragePAMMSignals
Regulations
CySEC, FCA UK, FSC Mauritius +2 more
Platforms
MT4, MT5, cTrader +1 more
MT4MT5Deposit bonusCopy tradingECNHigh leveragePAMM
Regulations
MWALI International Services Authority
Platforms
MT4, MT5
Fixed spreads dey start from 1 pip and floating spreads fit start from 0 pip. But, these 0-pip spreads fit expand during market when e dey k-leg or when major global news events happen. Fixed spreads dey better when you dey trade for market wey dey k-leg while floating spreads fit be very small under normal market conditions. For the end, the choice between the two dey depend on the trader’s strategy and trading style. Scalpers wey dey do quick-cash for market go prefer smaller spreads, while traders wey trade for the whole day or news traders fit choose fixed spreads.
Make you note say Forex brokers wey offer fixed spreads na market makers wey get dealing desk. If trader choose unregulated broker, e fit come with risk for market manipulation and fraud. Na why, e highly important say make you select regulated broker wey go ensure say dem dey follow fair practices and market integrity.