Exness review
Dem start Exness for 2008, Exness be one of di top Forex and CFDs broker way dem dey operate under diffrent authorities them dey supervise dem. Some of dis authorities na CySEC (Cyprus), FSC (Mauritius), FSA (Seychelles), CBCS (Sint Maarten), FSCA (South Africa), FCA (UK), and FSC (British Virgin Islands). Since dem start, Exness carry dem eye dey watch togethe with all dis authorities, so Exness don build one name for demsef as trusted broker. Exness get one kain advantage for instant withdrawals 24/7, and for dis forex indivustry dis really scarce. Dem still provide tick-level data for all their instruments, dem fit execute orders less than one second and dem also provide free VPS hosting. Dem website and customer support dey available for 15 different languages, so dis one show say Exness na broker wey everybody dey recognize for everywhere. Dem target clients from many countries, but dem no accept United States customers for dia business. For 2023, Exness don reach 500,000 active traders, with trading volumes wey reach $3.3 trillion and customer withdrawals totori $1.3 billion. All dis big figure dey show Exness as one top broker, wey dey provide well-designed trading and good trading conditions. Exness dey ready for both retail and professional traders, dem get many accounts with low enter capital.
Countries
Afghanistan, Algeria, Angola, Antigua and Barbuda +108 more
Regulations
CMA, Central Bank of Curaçao and Sint Maarten, CySEC, FCA UK +4 more
Account currencies
AED, ARS, AUD, AZN +40 more
Assets
CFDs on Stocks, Crypto CFDs, Energies, Indices, Precious metals
Platforms
MT4, MT5
Deposit methods
Bank Transfer, Bitcoin, Credit Card, Crypto, Neteller, Perfect Money, Skrill
Others
Segregated accounts, Cent Accounts, Copy trading, Demo account, ECN, Exotic Pairs, Expert Advisors, Fast withdrawals, Hedging allowed, High leverage, Lowest minimum deposit, Lowest spreads, Mini lots, NDD, Negative balance protection, PAMM, Part of compensation scheme, Provides webinars and seminars, STP, Swap-free
Promos
Visit brokerExness dey provide traders with instant and commission-free deposits and withdrawals. You fit choose to trade many assets like Forex pairs, indices, commodities, cryptocurrencies, and stocks. For platforms, you fit choose MetaTrader 4 (MT4) or MetaTrader 5 (MT5), or you fit use Exness Terminal, dia own trading platform. Dem platforms dey support all devices, so you no go get wahala. Dem offer competitive trading accounts to suit all traders. Dem get standard account and standard cent account. Dem no put one kain limit on minimum deposit, you fit put any amount based on how money dey your hand and payment method wey you like. For Skrill and Neteller, you fit start with 1 USD. Both accounts no get limit for leverage, you fit adjust the leverage to how you want am. Again, the spreads for both accounts dey very low, and dem no charge any commission. How Exness take do all dis? Na the big client base wey dem get for im back, na im carry on dey generate profit from low spreads. The minimum lot size for both accounts na 0.01 lots. The only difference between standard and standard cent accounts na say cent account no support for all assets, na only forex and metals e go fit handle. For the standard account, you get many more trading options like forex, metals, cryptocurrencies, energies, stocks, and indices. Exness na the top choice for traders as dem get instant, commission-free transactions, low spreads, unlimited leverage, plenty assets and trading options, and dem also get many tools and 24/7 crypto trading.