CMA, Central Bank of Curaçao and Sint Maarten, CySEC +5 more
FCA UK Forex regulation
FCA UK, wey be Financial Conduct Authority, na one ogbonge an trusted regulator for di forex industry. Dem make sure say dem oversee financial services companies dem wey dey inside UK. As conduct regulator, FCA UK take care of over 59,000 financial services companies dem and organizations inside UK. Dem come dey operate tey tey for 2013 afta Financial Services Authority (FSA) hand over give dem.
FCA dey protect consumers dem for financial services sector. Dem dey promote competition an make sure say dem provide correct services to protect wetin traders an customers interest. To help traders an investors choose di better FCA UK regulated forex brokers, we come gather list for ya below.
MT4No deposit bonusCopy tradingPAMMSignals
Regulations
ASIC, CySEC, FCA UK +2 more
Platforms
MT4, Custom
MT4MT5cTraderCopy tradingECNPAMMSignals
Regulations
ASIC, BaFin, CMA +4 more
Platforms
MT4, MT5, TradingView +1 more
MT4MT5Copy tradingHigh leverageSignals
Regulations
CySEC, FCA UK, FSA Labuan +2 more
Platforms
MT4, MT5
MT4MT5Copy tradingECNHigh leveragePAMM
Regulations
FCA UK, FSC Mauritius
Platforms
MT4, MT5
Forex brokers wey dey under FCA UK dey strictly comply with di regulator principles wey include integrity, skill, care, diligence, customer focus, market conduct, and effective governance. Dis commitment by both FCA an brokers dem make sure say investors and traders dey safe.
Moreova, FCA dey educate dia consumers dem about financial products, risks, an dia rights. Dem provide useful materials and tools to make sure say people fit make informed-an-sensible decision inside di financial markets. Dem also dey work with compensation schemes like Financial Services Compensation Scheme (FSCS). Dem make sure say if broker company go insolvent or e no fit meet im obligation, dem go protect traders dem. Clients wey want benefit from dis protection fit collect up to £85,000 per person, per company if broker go insolvent.
Summarily, Financial Conduct Authority (FCA) dey dedicated to consumer protection, fair competition, an strong regulation. Dem be indispensable an respected authority inside di forex industry. Dem dey promote trust, transparency, an security wey e dey important to maintain integrity an stability for UK financial services landscape.